冰豆直播

正在播放-BENIN BOYS

[00:00.000] 作词 : Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada
[00:01.000] 作曲 : Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada
[00:06.282] They call me Shallipopi
[00:09.630] Pluto presido
[00:14.981] Another banger!
[00:16.947] Touch down Benin boys gen gen gen
[00:19.080] Money yapa money rẹpẹtẹ
[00:21.080] Remy Ekehuan road shalli Sapele
[00:23.148] Santa Monica touchdown shekens
[00:25.197] They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ
[00:27.381] Na we dey bully na we dey pepper
[00:29.414] If you play with the boys, you go collect
[00:31.216] See doings you no fit talk say we no get
[00:33.230] E get why dem dey call us Benin boys, we no dey make too much noise
[00:37.861] Na we dey pull up with convoy
[00:40.026] You know the billing wey we dey chest
[00:42.143] Many fishes in the river but na you I wan taste, chop you and clean mouth
[00:47.376] Eat you for lunch, have you for dinner, unto the next
[00:50.276] See money see am see see see money o
[00:52.425] See money see am see see see money o
[00:54.517] See money see am see see see money o
[00:56.376] See see see money o wahala
[00:58.616] See money see am see see see money o
[01:00.764] See money see am see see see money o
[01:02.815] See money see am see see see money o
[01:07.015] Na we be the pride of Benin Oba sef suppose give us medal o, give medal o
[01:11.206] Na my Benin brothers I go call before I call ọlọpaa o if anything kpa o
[01:15.397] Remy boy you can paste me you location
[01:17.731] What is your next destination?
[01:19.500] Should I give you my direction?
[01:21.064] Touch Benin boy, you don touch the full nation
[01:23.786] Touch down Benin boys gen gen gen
[01:25.867] Money yapa money rẹpẹtẹ
[01:27.968] Remy Ekehuan road shalli Sapele
[01:29.986] Santa Monica touchdown shekens
[01:32.133] They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ
[01:34.169] Na we dey bully na we dey pepper
[01:36.257] If you play with the boys, you go collect
[01:38.052] See doings you no fit talk say we no get
[01:39.885] E get why dem dey call us Benin boys
[01:42.635] We no dey make too much noise
[01:44.652] Na we dey pull up with convoy
[01:46.786] You know the billing wey we dey chest
[01:48.919] Many fishes in the river but na you I wan taste, chop you and clean mouth
[01:54.173] Eat you for lunch, Have you for dinner, unto the next
[01:57.151] O ya spekele spekele dun gbaga dun
[01:59.206] Benin boys no dey rest o ya ji ma sun
[02:01.230] Say we see opportunity we no fit zuzu
[02:03.491] Small thing come out use am buy 4matic
[02:05.457] Small circle, big money, dirty money
[02:07.774] Chubby body wanna gum me, ah
[02:09.639] New Benz o incoming, sexy body
[02:11.727] Tell me what time that you coming
[02:13.772] See money see am see see see money o
[02:15.824] See money see am see see see money o
[02:17.958] See money see am see see see money o
[02:19.836] See see see money o wahala
[02:22.113] See money see am see see see money o
[02:24.274] See money see am see see see money o
[02:26.344] See money see am see see see money o

音乐简介

  歌曲名《BENIN BOYS》,由 Rema、Shallipopi 演唱,收录于《HEIS》专辑中。《BENIN BOYS》下载,《BENIN BOYS》在线试听,更多相关歌曲推荐尽在网易云音乐

免责声明

  本站所有内容均自动搜索链接于互联网第三方网站页面,并不存储任何视频、音频资源。因此经由本站搜索所产生的任何结果皆不代表本站立场,本站不对其真实合法性以及版权负责,亦不承担任何法律责任。本站所有接口皆源于互联网,仅供学习交流。